BBNaija Kess, Expressed Disappointment Over Wizkid New Album
Kess Expressed Disappointment Over Wizkid latest album ‘More Love, Less Ego.
Netizens have come down hard on Big Brother Naija housemate, Kess after he expressed his disappointment over Wizkid new album ‘More Love Less Ego’.
The reality TV star took to Twitter to share his opinion on the singer’s new album.
He wrote, “This wizkid album sweet you? Cos e no too sweet me o. Kosi wahala! Maybe e go enter with time, But for now, I Dey with ASAKE”
However, Kess tweet did not sit well with some Nigerians who had a different opinion on the album.
Below is how Nigerians on Twitter reacted to reality TV star opinion.
Don’t Snooze: “Lol, but he’s way richer Dan you.”
Ogechukwu, “Person wey no last for BBN house wan come use Wiskid blow! Even the album go last pass you if e enter BBN! Choose your battle maidai.”
Young CEO, “Na he opinion, nor be everybody go like something wey others like.”
Tife, “Mr husband…Shey make I go buy hear screacher for you…cause I don see say your hear no dey function well….no one needs your opinion…you want to use wiz as your relevance tools today….oya na less see how it’s goes….na you go tire.”
Mainland boy, “For your mind now, you be celebrity, I first go search for your profile, see say you be current BBNAIJA housemate wey no reach final, ok you wan use Sir Big Wiz get fame abi, or you wan make your career wey never start end immediately, be careful don’t try this again, NEVER!!!”
Thelma, “Why una come de attack am..It’s his opinion na.. which one is “you don enter today”…Wizkid na God?? Abeg abeg”
Pep, “BBN no be life o clam down respect your elder before you go regret… reason before you speak of ur elders sir”
Fashina, “You need to delete and tweet the right way.”