Paul Okoye Talks About P-Square’s Split In New Song, “Call Heaven”

0

Paul Okoye has released a sad snippet of his new track ”Call heaven”where he addresses his split with his brother Peter. Read it below:

Make somebody please call heaven,

make I tell my mama say e don happen
oh papa na that level
wey I promise you say e no go happen
If to say una dey for everything wey dey happen today
we no for misbehave
All man for the concentrate
Wherever you are
We no be who we are

coz if to say una dey
for everything wey dey happen today
E for be say una for intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
(Tears)fade out